Music

Rexxie – All ft Davido (Mp3 Download, Lyrics)

Download All Mp3 by Rexxie ft Davido

Download Mp3

My Money

Video: All by Rexxie ft Davido

All Lyrics by Rexxie ft Davido

[Intro]
(Yo)
(Yo)
(Yo Rexxie pon this one)

[Verse 1]
I no go lie, girl, this feelin’ so dope
Dey make me feel like I don dey kolo
Girl, if you give me heart
Me, I no go comot
Open your door to give me wetin, Odo?
Na only you go catch my shot oh
Dem say this things, e no go work oh
But, we go reach Paris, you go tell me Bonjour
They na part one, you go see the last two

[Chorus]
Kilode? (‘Ge-‘Ge)
You are, all that I desire (all that I desire)
Na you (na you-‘ou)
You’re all that I desire (all that I desire)
Na you (na you)
All that I require (all that I rеquire)
For you (for you-‘ou)
(One)
(Yo)

[Post-Chorus]
Nibo? (nibo?)
‘Ge-‘Gе (de beh)
Limpopo (nene po po)
Tule jare, ahh
Rexxie, ma pami nah
(Yo)
Ah, na me nah
(Yo)
Tule jare, tule joor
(One)

  Lojay – Arizona Ft. Olamide (Mp3 Download, Lyrics)

[Verse 2]
Ejiro, na you wey I go fuck ’til we age oh
Omo, this one no be luck, no be gain oh
Omo, wetin be your plan with my Ejiro?
Omo, my Ejiro
Nigboro
Oro mi lon soh nigboro
Oro mi lon soh nigboro
Emi l’omo ton soh nigboro
Nigboro

[Chorus]
Kilode?
You are, all that I desire (all that I desire)
Na you (na you-‘ou)
You’re all that I desire (all that I desire)
Na you (na you)
All that I require (all that I require)
For you (for you-‘ou)
(One)
(Yo)

[Post-Chorus]
Nibo? (nibo?)
‘Ge-‘Ge (de beh)
Limpopo (nene po po)
Tule jare, ahh
Rexxie, ma pami nah
(Yo)
Ah, na me nah
(Yo)
Tule jare, tule joor
(One)

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *