Music

Omah Lay – Bend You (Mp3 Download, Lyrics)

Check out this lovely song “Bend You” by Omah Lay

Award winning sensational Nigeria Afrobeats music singer songwriter and record producer, Omah Lay unleashed a brand new track titled “Bend You” off his EP which he tagged “Boy Alone”. And you can get it right here for your easy download!

Download Bend You Mp3 by Omah Lay.

DOWNLOAD NOW

Bend You Lyrics by Omah Lay.

I don’t like when you sober
You know that
I like e the wet panties
The ones from river Jordan
Or an ocean
The ones from the Atlantis
Wey fit e swallow the owner
Like Jonah
The girls from the Caribbean Sea
Wey fit e take the boner
‘Til e go down
Hand it over
To the owner

Make I bend you (ooh)
Bend you (ooh), bend you (ooh)
Bend you ’til you say e don do (ooh)
(Ooh)
Bend you (ooh), bend you (ooh)
Bend you ’til your mother call you (ooh)
(Ooh)
Bend you (ooh), bend you (ooh)
Na you go talk wetin you come do
(Ooh)
Bend you (ooh), bend you (ooh)
Bend you, ahh (ooh)

Father help me
I hit that pussy motor accident
Road wey lead to happy ending
E no dey hard to kill person
And she knows it all
We got a secret, she no go talk
The things we do when we lock the door
That shit is poison, no antidote
I put my all in ’til I see evidence
For her face and her leg e dey shake
Like say she get epilepsy
She say the taste is a sweet and e bitter
At the same time peppermint
Crocodile teeth, Skillibeng
Yes, my thing strong, no fit bend o
And my face I innocent
Until I bend you

Bend you (ooh), bend you (ooh)
Bend you ’til you say e don do (ooh)
(Ooh)
Bend you (ooh), bend you (ooh)
Bend you ’til your mother call you (ooh)
(Ooh)
Bend you (ooh), bend you (ooh)
Na you go talk wetin you come do, ooh
Bend you, ooh, bend you, ooh
(Bend you, ahh)

Bend You Mp3 Download & Lyrics by Omah Lay

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *